Lyrics: Freddy1 – Letter to Joselyn Dumas

600b9120-b729-45ae-aadf-ec99aae0bcbaFreddy1...enjoy

I wan read a letter to de world bout a girl I dey feel
If she gimme de chance I go marry am
De more I dey see am TV dey make I dream say me den am dey beach wey I carry am
Her name be Joselyn Dumas
Her skin dey turn up my mind
I no dey fit think str8
She too fine, if beauty be somthin dem dey sell for market like en own dem go inflate
She got de hips dat go married man go divorce en wife come chase am
Her face dey glow, e no be easy face am 
I just can't sleep, so so I dey think of am
I start dey like am de time she dey present small shows to Rhythms till now she's on
TheOneShow
I dey fantasize, I know I no be en size
I go shock if she say make I pay en bride price
Sake of I no be en level
She dey drive Range Rover 2012, me I dey gally
But e no dey matter, cos' if R2Bees n Obidi make am, surely, me too I go make am
Money no go be nothin 
I go over pamper am like Ghana n de controversial saga of Miss Cotton
I go buy am de exclusive model, Range Rover 2015 bisa Criss Waddle
She be de only girl I dey talk abt day in n day out
If I make am I go fly am 1st class in n out
She be hard workin', dat be what dey kill me
I go fit rob world bank for am, make dem sue me
Odo n'ay3 me saa, 3ny3 mea, abi u know me
En legs for de heels inside dey taba me
Weytin make I do again
Her luv I no go bargain
Somebody pls help sake of I dey go insane
What i dey feel for am e be dope pass cocaine
Nobody else go fit treat am de way i dey wan treat am
I never go maltreat am
Not to think of cheat on am
Am not perfect, But am a convert
Good behaviour, Never a suspect
Am real like a concert, Right from de onset, he was my target

I no dey mind say i go use my last coin bet

Anythin i for do, i go do just to have am

I no really have de nice voice to sing

I wan make she feel de way i dey feel inside

With my ring, on my knee, Banky W pls help me make i ask am out

CHORUS: Wld u be my lover...Yes/No..

Yh, dis may seem like a fantasy

But i beliv dreams do come true

Joselyn Dumas, i luv u to de bone

Deep down my heart, i just said it

Am gonna make it real big, so me den u go enjoy

But i need to know, pleeease...

CHORUS Till fade..

Penthaus In Th3 Building ;)

ABOUT: Nana Kwesi Coomson

[email protected]

An Entrepreneur, Corporate Social Responsibility, Corporate Communications Executive and Philanthropist. Editor-in-Chief of www.233times.com. A Senior Journalist with Ghanaian Chronicle Newspaper. An alumnus of Adisadel College where he read General Arts. His first degree is in Bachelor of Arts - Political Science (major) and History (minor) from the University of Ghana. He holds MSc in Corporate Social Responsibility (CSR) and Energy with Public Relations (PR) from the Robert Gordon University in the United Kingdom. He is a 2018 Mandela Washington Fellow who studied at Clark Atlanta University in USA on the Business and Entrepreneurship track.

View all posts by: Nana Kwesi Coomson  

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

ABOUT 233TIMES

233times is a Ghanaian media house which serves as a major source of exclusive interviews ,music and video downloads, news and more.

233times reports on major events,news covering entertainment, politics, sports, business, technology, etc from within Ghana, Africa and beyond.

We have a platform for the amateur artistes to portray their staggering talents ...more...

CONTACT US

For further enquiries, please contact us via our contact us page link: CONTACT

WE ON SOCIAL MEDIA. FOLLOW US


To advertise with us or make enquiries, please visit 233times.net/advertise or call Selorm (Selorm) | Selorm (Nana Kwesi)