INTRO (Lil’ Shaker)
if you know say the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief
ahah Shaker Magnom
VERSE 1 (Lil’ Shaker)
na you be oga,na you be oga eee mawu
na you be oga,na you be oga eee
you wey dey give me vim vim vim
wey dey make i dey do my thing thing thing
fiti me nkwala bremu wo na w’hw3 me you watch me from since since since
Hallelujah,medo Hallelujah
i say the love wey i get for my God
he dey sweet me pass ateimuda iiieee
Hallelujah,medo Hallelujah
i say the love wey i get for my God
he dey sweet me pass ateimuda
CHORUS (Lil’ Shaker)
if you know say the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief,let me see your handkerchief
i say if you know that the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief,let me see your handkerchief
forgety obia aaaaaaaa and let me see your hankerchief
let me see your handkerchief
forgety obia aaaaaaaa and let me see your handkerchief
let me see your handkerchief
VERSE 2 (Lil’ Shaker)
hey hey na you be ogbooo,na you be ogbooo,wawu
na you be ogbooo,na you be ogbooo
3y3 wo na wo mame aho)din din din
sake if you i dey win win win
b3vuvi la b3ny3 paa eee
you still dey wash away my sin sin sin
copied from lyricsinghdotcom
Hallelujah,medo Hallelujah
i say the love wey i get for my God
he dey sweet me pass ateimuda iiieee
Hallelujah,medo Hallelujah
i say the love wey i get for my God
he dey sweet me pass ateimuda
CHORUS (Lil’ Shaker)
if you know say the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief,let me see your handkerchief
i say if you know that the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief,let me see your handkerchief
forgety obia aaaaaaaa and let me see your hankerchief
let me see your handkerchief
forgety obia aaaaaaaa and let me see your handkerchief
let me see your handkerchief
VERSE 3 (KO-JO Cue)
mame nnti wo praise the Lord
s3 kala wa d) ne hu ka nu si wa twin ama wo di3 a
mame nnti wo praise the Lord
format bi afa western union abin ama wo di3 a
mame nnti wo praise the Lord
wo service sika Mahama si wa twea ama wo di3 a
mame nnti wo praise the Lord
y3nsr3 Nyakupon )ntni ne nnsa na super bet yi y3nhity more
m3ny3 slow motion kika wo hu,wo hanky ay3 fin a twa nu so clean
afi yi Nyame ma ne nnsa sua ghetto boys y3di B forster na 3b3 di sokings
nukwr3 nukwr3 mesi wo s3 adipa bia 3ba wo abrabo nu 3y3 bozing
my sister mugu go pay nti hanky nu bundle paa na 3w) sawing
CHORUS (Lil’ Shaker)
if you know say the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief,let me see your handkerchief
i say if you know that the Lord you are serving is a living God
then let me see your handkerchief,let me see your handkerchief
forgety obia aaaaaaaa and let me see your hankerchief
let me see your handkerchief
forgety obia aaaaaaaa and let me see your handkerchief
let me see your handkerchief
it’s lil’ shaker on the ,magnon